Pages

Monday 27 March 2017

Joke: I Still Dey Shout Till Today


E get one particular restaurant wey i dey chop 4 G.R.A. E get one oyinbo wey dey always come chop there too…Anytime dis oyinbo chop finish, he go shout ”Hey”, so I wonder wetin dey make
am shout. I decided to chop wetin d oyinbo dey always chop so maybe me sef go shout too.

When I reach d restaurant yesterday evening, I order wetin d man dey chop. Dem tell me say
na chicken & red wine, so i chop am, but i no shout, I collect extra plate, but i no still shout.

I say dis oyinbo na mumu o, why he dey always shout like dat now?
Na then i just vex ask 4 my bill. The waiter tell me say one plate of chicken & red wine na #75,000, then d extra plate too na another #75,000. Na then I shouted hey! heyy!!
heyyy!!! ……!!!! heyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyyyyy
yyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyy… ……..

I still dey shout till now…, I never stop ooooo

No comments:

Post a Comment

catigories

ALL IS HERE CATIGORIES
Loading...


πŸ‘‰Please Enter Your E-Mail Address!πŸ“©

FOLLOW US ON FACEBOOK
FOLLOW US ON TWITTER
Home | Advertise with Us | Contact Us | About Us | Privacy And Policy | Our Disclaimer |
Copyright © 2015-2018 Freshvibes's Blog™
All Right Reserved..
Blog Crafted by Freshvibes' Blog