
I wz restless in my mind on how i will toast the babe.10mins later,ojoto came back but he is not with the girl.my spirit calmed down,i thought maybe he is unable to convince the girl to come.
ME:*in a low tone*where is she? OJOTO:igwe be a man,u re matured enough to stand boldly and talk to any girl of ur choice.guy cheer up.she will soon be here.
*cold started catching me again.i wz just shivering like a fowl that has convultion.my mind started beating again.ojoto notice my mood abc how am sweating*igwe no fall ur hand ooo.na woman wey she be,she no fit harm u.see as u dey sweat like christmas goat,igwe high bp go do u oo. Just be bold and look into her eye straight,eyeball to eyeball and talk sense into her.if u feel shy in her present,she will regard u as a kid and will not listen to anytin dat come out of ur mouth.wetin matter for wey girl dey na boldness and oratic.so cheer up and behave like a guy.
ME:*i wz little relieve* wat is stil holding her naw…my guy u don ginger my swagger.
OJOTO:i knw but no fall my hand ooo.
ME:trust me and see how i will code her like a professional woman fisher
*we continue with our drinks,as we were gisting and laughing,i looked back and i sight her coming frm our back.a kind of bell wey ring for my head na those bell that is been rang in the church when CHRIST resurrected.i started feeling headache immediately.she finally reach our table and she sat down* OJOTO:babe welcome*she responded witout smiling*
ME:*my God this girl no dey laugh ooo.wahala dey today. God help.
ojoto left immediately leaving only me and the girl……………
To be continue
CLICK HERE TO CONTINUE PART 3

No comments:
Post a Comment